Money na water lyrics

by

DAVI



Wetin dey your mind? i want to know
Oya do that thing wey dey your mind
Wetin dey your mind? i want to know
Oya do that thing wey dey your mind
Wetin dey your mind? i want to know
Oya do that thing wey dey your mind
Wetin dey your mind? i want to know
Oya do that thing wey dey your mind

Better rest better rest better rest
You don try e no gree better rest
Better rest better rest better rest
You don try e no gree better rest
You dey form baddie gele better rest
You dey form baddie gele better rest
Better rest better rest better rest
You don try e no gree better rest

Money na water
E no dey last again

Money na water
E no dey last again

5 million no dey last again (ehh no dey last again)
10 million no dey last again (ehh e no dey last again o)
20 million no dey last again (ehh no dey last again)
Ehh no dey last again (ehh e no dey last again)
All this money no dey last again
I need the kin of money wey go fit last again ehh
I need the kin of money wey i go fit stack ehh
I need the kin of money wey i go fit dash
All this money no dey last again
I need the kin of money wey go fit last again ehh
I need the kin of money wey i go fit stack ehh
I need the kin of money wey i go fit dash dash dash

(dash dash)

Better rest better rest better rest
You don try e no gree better rest
Better rest better rest better rest
You don try e no gree better rest
You dey form baddie gele better rest
You dey form baddie gele better rest
Better rest better rest better rest
You don try e no gree better rest
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net