Holy (Skit) lyrics

by

2Baba



Yeah
Me I get better things to talk about
Than to come here come dey start to make mouth
No doubt, when I finish you go look me like tout
Nowadays sef, small things some people go start to shout
Like when dem hear a story
Wey dey bin clap my glory
Dem go dey worry like say I promise dem says I too holy
In fact Okoli, pass me the gboly
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net