Worthy lyrics

by

D’Banj



[Verse 1: D'Banj]

My Gasolina
Your eyes set me on fire
O njo mi lara
Sometimes sef I dey para
Hmnn olomi lara
Coco melon make me mara
I must take you to mama
Cos I am a real true son of my father

[Chorus: D'Banj]
Had I known
Had I known
I would have waited tipe tipe till I find you my baby
Wouldn't waste my time
Waste my time
I just dey waste my time and energy on people wey no dey worthy
Had I known
Had I known
I would have waited tipe tipe till I find you my baby
Wouldn't waste my time
Waste my time
I just dey wastе my time and energy on pеople wey no dey worthy

[Verse 2: Youssou N'Dour]
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net