Power lyrics
by YUNG ROC
[Verse 1 : Yungroc]
I know una dey feel my beat right now
Wetin I wan yarn different right now
Look at my life on different angle
The courses, events are on a chain reaction yo!
No matter what, men must whack
If I work so hard I swear I no go lack
This life na real jungle (jungle)
Even if it rains the rule is we must struggle yo!
No be by might nor by power (yeah)
No be grii grii no be gra gra (nah)
Look for what you seek in time
Pray hard, you go get what you desire
Your life is full of ups and downs
Er'day we see peeps smile and frown
Work your way straight uptown
No do merry-go-round and I'm out now!
[Chorus : Kzeal]
Say I dey fresh like this
I dey fine like this
Omo you know the story now
See them, wey been laugh me
Them wey been mock me
Happy to know me now
Omo our blessings no go Sour sour sour sour leh!
Omo na the Oluwa power power power power leh!