FLAKO lyrics

by

ODUMODUBLVCK



[Intro: Odumodublvck & Wizard chan]
(Flako, flako, flako, flako, flako, flako)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Amen (Flako)
Light my thing, light my thing
Light my thing, light my thing
(Flako)

[Verse 1: Wizard chan]
Ọmọ the swag is fire
No man dares off my burning fire
Sound wey dey fill with pain dem go hear am
Say make I feed your ears burning fire
Uh ye, ayo, my pain oh, yawa
The reason life get kpo-kpo na say man fit kpai
So me and my friends dem dey waste no time
So listen to the lyrics as you listen the rhyme
But no let the message come dey pass you by
Use your number six when you dey tackle bad mind
Don't let no man come and f*ck with your vibe
'Cause this life we only got one life, oh ye

[Refrain: Wizard Chan]
Boys are rolling (Light my thing)
Light up spliff, light up kpoli (Light my thing)
No information but dem notice (Light my thing)
Flako be a OG (Light my thing)
Boys are roll
[Chorus: Wizard chan, Odumodublvck & Both]
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
Papi, papi, papi, papi, flako
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako (Flako eh)
Oh, when you're rolling make you watch your back oh, oh, oh (Yeah, eey)

[Verse 2: Odumodublvck]
E for remain small dem for call me kpai kpoli
Pass the kpoli no dey linger stop story
My, my kele too dey dwell on doggy before I give am she roll me kali
Big daddy, ọmọ, this your swag many
The money long sotey we pack am with tanpoline
Their pocket low so their doings dey on tintini
Big kala, your igbo fat oh, pampala
You blow cana, even my lawyers dey boot graba
Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT
Say back then, forgiveness was harder than
Many men drop on a normal day P
So make we no dey bad mouth our fellow man
For their, for their ama dem dey call me OD
So when I show galala go burst on a regs
Nobody fit stop me L.A to Lasgidi
I go pam my igbo, immigration know my P

[Refrain: Wizard chan]
Pass kpoli oh (Pass kpoli oh)
Pass kpoli oh (Pass kpoli oh)
Pass kpoli oh (Pass kpoli oh)
Pass kpoli oh (Pass kpoli oh)
Iria awo eh (Eh!)
[Chorus: Wizard chan]
Flako, flako, flako, flako, flako
Papi, papi, papi, papi, flako
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
Oh, when you're rolling make you watch your back, oh oh

[Outro: Odumodublvck]
Na for Okochiri wizzy been dey give me OT
Forgiveness was harder than
On a normal day p
Our fellow man
For their ama dem dey call me OD
Burst on a regs, ooh
I say e dey burst on a regs
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net