Confession lyrics
by Joeboy
[Intro: Joeboy]
Pon deck
Heba, heba, heba yi
Fight for you my life
[Verse 1: Joeboy]
Confession, I get confession
I don do wetin I no suppose to do, I fall in love again
Oh bebe, èlò lọ má jẹ?
Omoge mi, kí ló fẹ?
'Torí ìwọ ni mo fé, baby
[Chorus: Joeboy]
I swear na love (I sware na love) if e no be for your love oh
I for don comot (I comot my dear), if no be for your love oh
I for dey airport, if e no be for your love oh
How I wan be? if e no be for your love oh
[Verse 2: Nasboi]
So-mi-so, no mind dem isokuso
No leave me alone, no disconnect, my chargie oh, I beg you oh
Loving you na crime (I go jail for you)
Luxury loving girl (Hushpuppi for you)
Pass me your love, no letting go
A very fine girl from Jalingo
Eh, hm, so-mi-so
Teach me, my professor
If you say make I do, I go do anything
I dey fit fight for love, my confession
[Chorus: Joeboy]
I swear na love, if e no be for your love oh
I for don comot, if eno be for your love oh
I for dey airport, If e no be for your love oh
How I wanna be? If e no be for your love oh
[Verse 3: Nasboi]
Na love oh, na love oh, oh na love oh
I fall for you, I fall like wall of Jericho
[Chorus: Joeboy]
I swear na love (I sware na love) if e no be for your love oh
I for don comot (I comot my dear), if no be for your love oh
I for dey airport, if e no be for your love oh
How I wanna be? if e no be for your love oh
I swear na love, if e no be for your love oh
I for don comot, if e no be for your love oh
I for dey airport, if e no be for your love oh
How I wanna be? if e no be for your love oh
[Outro: Joeboy]
If e no be for the love, why I do like this?
If e no be for your love, how I wanna be?