Velvet lyrics
by Ajebo Hustlers
[Verse 1]
I know the color of your heart now
Velvet red it is
You know I'm quite a pessimist
Hoping we gon' create good memories
You know say you sef you're a wild one, okorokpe to say the least
Nwata bu nu aute she get the rizz
Put you on some munchies and some trips
[Chorus]
Dodorima
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una
[Verse 2]
Kpos, eh
24/7, 365
The banny still dey come my way abruh, I no fit decide
Chidera dey my Warri, Angela dey with my guys
I don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
Sweet girl wey like to chewing gum me
Abi na love? This one na discovery, abobi e don be
Fine girl wey come get uglies
No get worries, she no get joy but she get molly
[Chorus]
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
I say na all of una
[Verse 3]
Abobi, you know that shawty wey dey like my tweet
Wey she and kpoli be like 5&6, wey dey always make me shine my teeth
Wey dey ask if I skin dive her [?]
I mean she's never seen a guy like this, eh, hm
Oh baby, you no go vex when you put calls e no connect
And we no fit split bills into halves, no be football match
See I hold physical incase you want cash, c'mon
[Chorus]
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
I say na all of una
[Outro]
[?]