I Say lyrics

by

Cracker


Ye, Megoybena
He aree aree ree reee
Eh eh

Raised with a spoon, but the spoon wasn’t golden
I take life slow, dem say am sipping 🔞
Poverty must die knack am with whatever you holding

So I say eh eh so I say , so I say say I say


I go hammer I promise mama, I say I go hammer I promise papa
Sleepless nights Dey pray to baba. X2
And den mama say I don turn ipata

Wetin we Dey do am for?
Na the kpa eh eh , eh eh
X2
Wetin man Dey hustle for?
Na d kpa oh Na the kpa



Verse 2.
Humble and relevant
My crocodile go turn to elephant
I believe in hard work, I no fit do ritual
Cus I no getty pant
See I stay Humble and relevant
My crocodile go turn to elephant
I believe in hard work, I no fit do ritual
Cus I no getty panty o

Poverty must die, knack am with whatever you holding.
So I say eh eh so I say , so I say say I say


I go hammer I promise mama, I say go hammer I promise papa
Sleepless nights Dey pray to baba X2
And den mama say I don turn ipata

Wetin we Dey do am for?
Na the kpa eh eh , eh eh
X2
Wetin man Dey hustle for?
Na d kpa oh Na the kpa
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net