Oga Mi Sir lyrics

by

Hotkid


[Intro]
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue

[Verse 1]
You wey dey make money and you no dey show your people love
(See my brother you be broke ass n*gga)
You wey dey make money and you no dey show your woman love
You be playеr, eyan bundesliga

[Pre Chorus]
Bo hun e
Kora bеnz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
[Chorus]
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir

[Verse 2]
No be everytime you give (Normally)
But if E dey make you try give
Because love you neighbour as yourself
But not more than yourself
So no do pass yourself Sugbo!
But wey get wey no carry your guys along
(Moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
And you wey shenk your n*ggas ofin won gaso
(Moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)

[Pre Chorus]
Bo hun e
Kora benz
Kora Porsche
Kora vela
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
Bo hun e
To lo club
Gbe omo meji
Cindarella
To ba lowo lo wo
Make you do boys better
[Chorus]
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir
Oga mi sir Oga mi sir

[Outro]
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
Shey Jeje make you no get issue
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net