Izzue lyrics

by

Davido



[Pre-Chorus: Dammy Krane, Davido]
Part one, part two
Them go reverse, so make you no dey calcu
Omo olope, Dikeh
O.B.O watch out for part two (right now)

[Chorus: Davido, Dammy Krane]
Mo fe izzue, a wa izzue right now
Mo fe izzue
Baby I'm tryna reach you right now
Mo fe izzue, a wa izzue right now
Mo fe izzue
Baby I'm tryna reach you right now

[Verse 1: Dammy Krane, Davido, Dammy Krane & Davido]
Eyys, no bad done
Know that you ready for my long python (iyo iyo)
Wait, turn by turn
If e be love I go give it to you all night long
You see all the things dey be talking online
All the qualities dem a see me combine
Omo no dey follow me, I be balling from time
Looking for the omo wey go reach here on time
Wan ni mo do, wan ni mo dope
Wan ni mo dope o, wan ni mo dope o
Yeah eh
Ah, do o
And it really nice to meet you
I just don't want to izzue
We can take it to the bedroom
Say wetin you want, I go izzue
[Pre-Chorus: Dammy Krane, Davido]
Part one, part two
Them go reverse, so make you no dey calcu
Omo olope, Dikeh
O.B.O watch out for part two (right now)

[Chorus: Davido, Dammy Krane]
Mo fe izzue, a wa izzue right now
Mo fe izzue
Baby I'm tryna reach you right now
Mo fe izzue, a wa izzue right now
Mo fe izzue
Baby I'm tryna reach you right now

[Verse 2: Dammy Krane, Davido]
My African girl, my American girl
Baby let me know when you wan link up, girl
Shoutout to Babc*ck girls
Link up to drink up girls
Not to forget Redeemers' girls
I get covenant with my Uni girls
Omo na to izzue all, all, all
They know they're beautiful
Bootyful
Omo I go izzue all, all, all
I no go dey merciful
[Pre-Chorus: Dammy Krane, Davido]
Part one, part two
Them go reverse, so make you no dey calcu
Omo olope, Dikeh
O.B.O watch out for part two (right now)

[Chorus: Davido, Dammy Krane]
Mo fe izzue, a wa izzue right now
Mo fe izzue
Baby I'm tryna reach you right now
Mo fe izzue, a wa izzue right now
Mo fe izzue
Baby I'm tryna reach you right now

[Outro]
Suka Sounds
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net