Baby Dance lyrics
by Davido
[Intro: Davido]
Ah le le le
Le le le
Le le le
It's Davido (You know it's 4x4)
Coublon
Eh
[Hook: Davido & Fresh Prince]
No form, no dull
Na wetin God dey plan, e yeh
E go happen tonight
Shake it, mama, break it
I say na me and you tonight
Today
So baby dance, eh, eh (Oh ah)
Make me dance, eh, oh weh (Yeh)
My baby dance, eh, eh (La la)
Crazy dance, eh, eh (Ah ah)
Ma gbe le lo le (Sa koto sa), eh, eh (Sa mami)
Baby dance, eh, eh (Baby dance)
Ma gbe lе lo le, eh, eh (Sa mami)
Baby dancе (Ah), eh, eh (Ah eh, eh)
[Verse 1: Fresh Prince & Coded]
Oya sa koto sa, me si sa mami
Berɛ wo ho asi na whine mami
Me si sa koto sa, oya sa mami
Berɛ wo ho asi na whine mami
Odo me ni wo
Ah me ni wo, oh
Nti berɛ wo ho asi na whine mami
Oh, fa mami
Na numgbɔ ni kɛ bo ami lɛ
No hewɔ lɛ
Ma sumɔ bo da lɔbi oh, jo ami
Kwɛ whine mami
Ibɔbi eh, jo ami
Oh girl, you such a cutie
You killin' me softly with your beauty
I'm lovin' your good thing
So break am for me like a dusty
Yeah (Kwɛ)
Inyɛɛ ma damɔ shi ma damɔ shi
Beni ekpo kpoɔ mi ewosoɔ mi, ni egbeɔ mi
Ekpo kpoɔ mi ewosoɔ mi, ni egbeɔ mi
Kwɛ
Inyɛɛ ma damɔ shi ma damɔ shi
Beni ewoɔ edukuɛ nɔ ni ekpo kpoɔ, ni egbeɔ mi
Ewoɔ edukuɛ nɔ ni ekpo kpoɔ, ni egbeɔ mi
Kwɛ
Aye le
Ilɔbi, eh (Oh no)
[Hook: Davido & Captain Planet]
No form, no dull
Na wetin God dey plan, e yeh
E go happen tonight
Shake it, mama, break it
I say na me and you tonight
Today
So baby dance, eh, eh
Make me dance, eh, oh weh
My baby dance, eh, eh
Crazy dance, eh, eh
Ma gbe le lo le, eh, eh
Baby dance, eh, eh
Ma gbe le lo le, eh, eh (Alright)
Baby dance, eh, eh
[Verse 2: Captain Planet & Davido]
Yes
I like the way you control it
Baby, roll it
Don't tell me long story
Tonight, we go make history
We go give Baba God all the glory
I go kiss my bride like Boli
E be Naija, we dey let me spend money
Bedroom bully
Lemme give you sweet honey
Baby move like say you dey dance Skelewu
We dey go Ghana
We go do gbelewu
Baby, tell me what I no fit do, Oleku
I promise on my honor, you be odo yɛwu
Captain to the Planet
I'll be your backbone, baby don't you worry
If you dey fear, baby no dey scary
And everything [?]
And I go dey bust like a [?]
Oh baby girl, I go be your baby
And every [?] lady
Baby girl, you go be my lady
Ah mi na ma
Hmm, no remanence
Eh
[Hook: Davido]
No form, no dull
Na wetin God dey plan, e yeh
E go happen tonight
Shake it, mama, break it
I say na me and you tonight
Today
So baby dance, eh, eh
Make me dance, eh, oh weh
My baby dance, eh, eh
Crazy dance, eh, eh
Ma gbe le lo le, eh, eh
Baby dance, eh, eh
Ma gbe le lo le, eh, eh
Baby dance, eh, eh
[Outro: Davido]
Baby dance
Baby dance eh, eh
Baby dance
Baby dance