GodWin lyrics

by

Korede Bello


Ma..Mavin
Eehhh... Eehhh
Korede Bello, Don Jazzy Again o
Omo olope MegaSuperstar O Oh nana

I don get alert Godwin..., and I don pay my rent Godwin
Them be wan fall my hand but Godwin, Them be wan kill my joy but GodWin
I say anything dem do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Anything them do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O

I don change my name to Godwin and omo I don buy Motor Godiwin
Them say my market no go sell but Godiwin, and them be say I no go blow but Godiwin(yeah oh my Brother)
Make them try their luck my God go wiiiiin o my God wiiiiin o My lord go win O
Anything them do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O

Verse 2
As you don pass exam na GodiWin(Ehen), and them be say you no go pass but GodiWin(Ehen)
You wake up see today [lason] Na Godiwin (ahaa)
Robbers dey rob them no see you Brother(na GodiWin) dem no see you my sister
Oya Bellovers

Na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O...Na GodiiWiiinn O... Na Godiwin O

Verse 3
As na your wedding day Na GodiWin,and e don tey wey you dey find but Godiwin(ehen)
See we go pop champagne today Godiwin (ahaa) and we go dey dance e dance e dance cos GodiWiiin O
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net