Gambu lyrics
by Brymo
[Verse 1]
Gambu
You dey sing for theives
Gambu
You go sing for me
Pesin wey befriend rat go chop sh*t
But i go still dey follow you
If you swim for sh*t
Love only me
And be my own Gambu
[Verse 2]
Gambu
Make we no climb on top the hill
Gambu
(?)
Pesin wey befriend thug go chop sh*t
But i go still dey follow you
If you swim for sh*t
Love only me
And be my own Gambu
(Instrumental Solo)
[Verse 3]
Gambu
You dey sing for crooks
Gambu
You must to sing for me
I no get stolen boots to pay you
But i go still dey follow you
If you swim for sh*t
Love only me
And be my own Gambu