Wonje lyrics

by

Balloranking


Boy ranking
Mo she temi jeje I never be anything I wan
I no fit settle for less
I been doing my best I no go dey here if I no go reach how my pepper wan rest o ahn!!
Aje pkako dem wan hear my own vibe
If e flexible make dem do am(2x)
Gbedu ti bale Pepe wan kind

Shalewa say she love all my style oo
But no love when money is not involved jeje o jeje(1x1x1x1x1....)
And if I Ball today i don wait for me turn o
Jeje o jeje(1×1×1×...)
Make eno teh before you know wetin dey sup me I still wan buy my beamer and rolls Royce oo
Say me I be wanted oo but I know say wonje
Jeje o jeje(1×1×1×1....)
So me i keep it 100 o Mama pray for me
High than Rocket o ahn ahn ahn ahn

(melodious instrumental)

Yeye won beh Star boy me no wan stress
Anyhow anyway
I know say wonje but sometimes shishi no go dey pocket
But me I keep it 100 no be today
My face don dey rugged won ni won wa mi mama
Pray for me higher than rocket (2×)
Hook!
But no love wen money is not involved
And if I Ball today I don wait for me turn o
Make eno teh before you know wetin dey sup me i still buy my beamer and rolls Royce oo jeje o jeje(2×2...)

Chorus!
Say me I be wanted o but I know say wonje! jeje o jeje
So me I keep it 100 oo
Mama, pray for higher than rocket o
Jeje o jeje ahn ahn!!
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net