Track 1 lyrics

by

T.I BLAZE



A lost trust can never be regained, So me I tell all this people for road say loyalty pay .. New update tide, Dem forget the gbedu replay say the dj wey try commot am they put am grave ... ..
Oloun gbo
You no fit get make I hate o Omode gbo agba gbo lo fi da ife ninu aye

Hook..

Pididipadadapadadapadadapada ewo pididipadadapadadapadadapada ohe

Emi lenu leko,, I need dough, I Dey road, from small I dey road. And maami Dey old I believe oo but e hurt my soul Controlla Controlla, and I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I likе am
Sometimes she dеy move like malaika
Oh Ah Ah

Some have food cannot eat ... but this your back I go hit
Some get weed no lean
And Some get lean but no weed ..
But me I get the two wey come from MØÑĒt. And Straight to my room ...
I operate in my lungu, I straight in your eye i go look...
Opportunity Come but once, manna taking ganja and i Do mii best all I know.. Plenty money no no stress ..
So far I no buy car for debt ... Kosegele
Opportunity Come but once, manna taking ganja and i Do mii best all I know Plenty money no no stress ..
So far I no buy car for debt

Emi lenu leko,, I need dough, I Dey road, from small I dey road. And
Emi lenu leko,, I need dough
I Dey road, from small I dey road. And maami Dey old I believe oo but e hurt my soul Controlla Controlla, and I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am, Sometimes she dey move like malaika
Oh Ah Ah
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net