Small Money lyrics

by

Nasboi



[Intro]
Oh, oh
Enjoy, I see you
Oh, oh (Dee Yasso)
Enjoy, I see you
Ah boi
Dee Yasso
Heba, heba, heba, hee

[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye (Champagne, Hennessy o)
When I get small money, me sef go dorime gan (YhemoLee I see you)
King Solomon, no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee hee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two

[Verse 1]
When I say "I dey do mathematics"
You dey dey there dey speak big english
When I dey, I dey hustle my small thing
You dey there dеy lose for Sporty
When I get this my monеy, make you no talk say na Yahoo
When I get this my dough, make you no talk say na juju i dey do

[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye (Champagne, Hennessy o)
When I get small money, me sef go dorime gan (YhemoLee I see you)
King Solomon, no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee hee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two
[Verse 2]
As the gbedu don drop, I swear na hit
If your memory full, abeg delete
Make you no go gree like ọmọ-onile
Make you dance and party like Poco-Lee
And you know say me I no dey like yawa
And you know say me I no dey like palava
Keep it on a low, every hour
Even If I ball pass Maradona
Anywhere money dey, I dey dey
Anywhere shayo dey, I go dey
Anywhere wahala dey, I no dey
Anywhere holiday, I go dey

[Chorus]
When I get small money, me sef go jaiye (Champagne, Hennessy o)
When I get small money, me sef go dorime gan (YhemoLee I see you)
King Solomon, no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee hee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two
When I get small money, me sef go jaiye (Champagne, Hennessy o)
When I get small money, me sef go dorime gan (YhemoLee I see you)
King Solomon, no fit do pass me
King Solomon, I go do pass you
Hee hee, I go jaiye pass you
Spend my money I go jaiye times two
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net