Is A Wife lyrics

by

YolyBoy


Number one yolyboy yeah yah

All I want now is a wife
That woman wey no high
That kind woman wey fine
All I want is a wife
That kind woman wey no high
That kind girl wey hot woh

I know say me I no sabi talk
I get heart wey too dey burn
I get mouth wey dey run like tap
Small things I dey turn nam to manya
But I know me I sabi love
For my heart my woman number one
I know say I love ma mama die
But every other girl I no get time
I need a wife with reasoning
Wey go calm no reason
Wey go talk me sweetly
(wey go talk me wella)
Me I go trеat gently
And I go take kam easy
And I go makе her happy yeah

All I want now is a wife
That woman wey no high
That kind woman wey fine
All I want is a wife
That kind woman wey no high
That kind girl wey hot woh
All I want now is a wife
That woman wey no high
That kind woman wey fine
All I want is a wife
That kind woman wey no high
That kind girl wey hot woh
She go dey call me baby
And I go dey call her honey
And she go become my lady
She go dey call me baby
And I go dey call her honey
And she go become my lady
I need a wife with reasoning
Wey go calm no reason
Wey go talk me sweetly
(wey go talk me wella)
Me I go treat gently
And I go take kam easy
And I go make her happy yeah

All I want now is a wife
That woman wey no high
That kind woman wey fine
All I want is a wife
That kind woman wey no high
That kind girl wey hot woh
All I want now is a wife
That woman wey no high
That kind woman wey fine
All I want is a wife
That kind woman wey no high
That kind girl wey hot woh
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net