Waka Pass lyrics
by Ysmahnraster
Hey
Haaa
See
You need to pay attention
E no go bad if I taste wealth
Money on my mind like headset
Poverty bad for Christ sake
That's why me surely gonna fight
I wanna times Wetin I get
Me don't compete with my [?]
Spend on my lady ekaite
Everyday na my number she dial it
Puff and pass no de last
I don't mingle cus man no wan past
Eyoh
S.a.p.a. bass
Yoh e de loud when push no [?]
I no get time to de play
When things pass me come ahh I go pray
I want answers so I say to God
[?]
I no de like anything wey go
I waka pass am ehh
Abeg no come my way
I no dе gbadu anything stress
I waka pass am ehh
[to be completed]