Port Harcourt lyrics
by Vicoka
[Intro]
Ah-ya-ya-yah
Ah-ya-yah-ah-ya-ya-yah
Ah-yah-ya-yah
[Verse 1]
Life e no easy for Port Harcourt
Food for the table my mama does
Even as a nwatakiri
She go dey waka from borokiri to transamadi, just to feed us (oh)
My papa sef, he leave us (oh)
Them nor want so, they cut off oh
Cut off like scissors oh
[Chorus]
Me I go fit die for my mama, 'Cause
Me, I no wan cry say my mama loss
Me i go fit kill for my mummy
Mummy wipe your tears, i am sorry
The person you are looking is a bad boy
But when him mama talk e, na attention
Anything you talk, na your concern
All my decisions na for mummy
[Post Chorus]
She been dey hawk from Trans-amadi (Trans-amadi)
Then moving on to Borokiri (Borokiri)
She nor go let me Anya Mmiri (Anya Mmiri)
Ugh, I love you oh my mummy (oh my mummy)
She been dey hawk from Trans-amadi (Trans-amadi)
Then moving on to Borokiri (Borokiri)
She nor go let me Anya Mmiri (Anya Mmiri)
Ugh, I love you oh my mummy (oh my mummy)
[Verse 2]
Let me tell you where the story started from
My daddy that i left mummy to Carter for
The pressure when dey choke me as the only Son
Aboy don dey hustle since a little boy
But I know, ooh I know
Say dem won check say I don fall
But I shame, hmmm my foes
I stand strong I be worrior
[Bridge]
Omah lay one time for you
Oluwa Burna, legend eyoh
Ajebo the Hustler, Wey dey hustle hard
We dey look up to you
Omah lay one time for you
Oluwa Burna, legend eyoh
Ajebo the Hustler, Wey dey hustle hard
We dey look up to you
[Post Chorus]
She been dey hawk from Trans-amadi (Trans-amadi)
Then moving on to Borokiri (Borokiri)
She nor go let me Anya Mmiri (Anya Mmiri)
Ugh, I love you oh my mummy (oh my mummy)
She been dey hawk from Trans-amadi (Trans-amadi)
Then moving on to Borokiri (Borokiri)
She nor go let me Anya Mmiri (Anya Mmiri)
Ugh, I love you oh my mummy (oh my mummy)
[Outro]
(They praying for my death...)
They praying for my downfall
(...They praying for my downfall
God can elevate o, God has my safety)
Every of my effort, Whoah-Oh
(Oh yeah, na me dey represent)
Na me dey represent oh
(Hustle everyday, *just looking for a partner*
Them go celebrate, ???)
Na only me fit ride oh