Feel D Mood lyrics

by

Famous Pluto



[Intro: Famous Pluto]
Ay, ehn? Arira
Tega Boi
(Shu, charge am, Shu Shu, Charge am, totori)
B! BUSY

[Verse 1: Tega Boi DC]
As we dey chop am dey go (Ehn?)
Na wetin we show you go see (Ai etutu)
For here na only knack and bill (Knack am)
You suppose know how e be (How e be)

Them say no white teeth for Benin (Ehn)
Say na only white Benz dey Benin (Ehn)
And we dey press am dey go (Wahala)
As we dey Feel D Mood (Feel D Mood)

Your babe dey Feel D Mood (Ehn)
And I dey in the mood (Ehn)
Loud your speaker volume (Loud am)
'Cause you wan Feel D Mood (Ehn, hmm)

[Chorus: Outsyd Eddie & Famous Pluto]
(Na this part I like o) Water na water
Bolt man wan drop one for us (E wan dеy pack am, one million)
Bolt man drop for us (Nor be lie say)
Bolt man drop for us
Bolt man dеy Feel D Mood (E dey feel am)
E dey Feel D Mood (E wan dey pack am)

E dey march am o (Elon Father)
Bolt man suffery o (That kain matter)
(Shu, charge am, Shu Shu, Charge am, totori me)

[Post-Chorus]
Na this part I like o (Na this part you like ehn)
Na this part I like o (This part you like ehn?)
Na this part I like o (Say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (This part wey you like ehn)

Na this part I like o (Na this part I like ehn)
Na this part I like o (Say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (Na this one I like ehn)
Na this part I like o (Say na this one you like ehn?)

[Verse 2: Famous Pluto]
Bolt man dey Feel D Mood
I don cook, you must chop am
Enjoy the food

Bolt man dey pilate am, and he's feeling good
Dey your whip, na Bolt naim me I dey use, ehn
Bolt man dey raise am, pilate am, e dey feel am
E dey press am, e dey raise am, e dey march am dey go
Bolt man dey press am, pilate am, e dey feel am
E dey raise am, e dey raise am, e dey raise am dey go

[Chorus: Outsyd Eddie & Famous Pluto]
(Na this part I like o) Water na water
Bolt man wan drop one for us (E wan dey pack am, one million)
Bolt man drop for us (Nor be lie say)
Bolt man drop for us

Bolt man dey Feel D Mood (E dey feel am)
E dey Feel D Mood (E wan dey pack am)
E dey march am o (Elon Father)
Bolt man suffery o (That kain matter)

[Post-Chorus]
Na this part I like o (Na this part you like ehn)
Na this part I like o (This part you like ehn)
Na this part I like o (Say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (This part wey you like ehn)

Na this part I like o (Na this part I like ehn)
Na this part I like o (Say na this part you like ehn?)
Na this part I like o (Na this one I like ehn)
Na this part I like o (Say na this one you like ehn?)
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net