I don't care of what you say or what you do
I'm tryna make my money
And that's what I'll do (that's what I'll do)
Ya man!
Tryna get my pay
Tryna make the money that'll last me than a day
Even if dem talk, na their mouth, let them say
Lord, bless my hustle! Everyday that I pray
She say I smoke cigar
Don't want no shisha
When I get there bro, I pray you see me sha
Di way you pull inna mi city
Come dey act like you be one big celebrity
Man ah be a blink up
Gyal just wanna link up
'Member the days wey mi drink bread and limca
She want fine boys with big cars
When she come over mi I tell am say "shut up!! Just get up and leave here"
Yeah!!
Pre-chorus:
Baby Gyal remember I sing that time?
"Your love was made for somebody like me"
After all, you told me that
"You cyan't date somebody like me"
Wetin I do wey you gimme chance?
And now you've come back telling me shhhh
Chorus:
That your friend Vera say she love me (9x)
Verse 2:
Girl the way you Link up link up and link up link up sometimes x2
Thought you were the gyal that no one can contest
When I got broke na you run carry first
See I no fit stand with you in my face
Fi mi si le that Is all i can say
When I was calling you calling you
You were turning me turning me offline (offline) x2
Now you come telling me telling me you dey calling me calling me that time that time)
But baby oju ti lari.. Ogede ti pon bede
Pre-chorus and chorus:
When I was calling you calling you
You were turning me turning me offline (offline) x2
Now you come telling me telling me you dey calling me calling me that time that time)
But baby oju ti lari.. Ogede ti pon bede