People Dey lyrics

by

Mr Eazi


[Intro; Reekado Banks]
Just give me the mic and let me speak
Just let me be and let me live my life (live my life)
Gi- Give me the mic and let me speak my mind
Just let me be and let me live my life

[Chorus: Reekado Banks]
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Some of them fine, some of them no fine, no just like me
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Bad as e bad I go live my life, I go faaji
People dey

[Verse 1: Reekado Banks]
Shebi I get mouth I go talk
Na God e give me I go use am o
Shebi you get yansh make you shake
Nkechi no send oya use am o
Everybody wey dey talk
If you righteous oya stone am o
As say everybody go dey judge
But if pesin do well dem go bone am o
Lighters up in the air
No send dem, make them care
Live my life to the fullest
And I dey give them jam in the ear
And to thank God you no go gree
Badman say you no believe
Which kain pesin come be this
Na then I know say eh
[Chorus: Reekado Banks]
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Some of them fine, some of them no fine, no just like me
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Bad as e bad I go live my life, I go faaji
People dey

[Verse 2: Mr Eazi]
I remember back in the day (Back in the day)
Wizzy boy call me for stage o (Zagadat)
One man stand for the stage (Stand for the stage)
He say I no go climb pon stage o
I remember back in the day (Back in the day)
OAP say me I stubborn
He say he no go play my song (Play my song)
But Baba God na im be the plug o (Yeah yeah yeah)
People dey
Dem go show you love for front o
Dem go chook you knife for back o
People dey
Dem go watch as you dey rise o
Dem go pray make you fall o
People dey
Me I go live my life, I go send ah nobody (Zagadat)
Whatever they do back to sender no worry
[Chorus; Reekado Banks]
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Some of them fine, some of them no fine, no just like me
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Bad as e bad I go live my life, I go faaji
People dey

[Verse 3: Reekado Banks]
I really wonder why they wan break my back o
Break my back
I really wonder why they wan open my yansh oh eh eh
They forget say I still dey play my part oh oh
And when I lock my phone they still wan read my chat o

Them boy wan break up me back
Break up me back
See when I sleep they wan read up me chat (yoh)
Them read up me chat
[?]
They go go Cele o
See them go grow bie-bie
Wa'nle they go go Cele o
Grow bie-bie
[Chorus: Reekado Banks]
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Some of them fine, some of them no fine, no just like me
People dey
Some of them hate, some of them yan, some of them chat sh*t
People dey
Bad as e bad I go live my life, I go faaji
People dey
A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Copyright © 2012 - 2021 BeeLyrics.Net